[Lyrics] Abobi Jammaker – Shook My Pin Lyrics

Say girlie no Dey form (say make you hold my hand o)
Other girls Dey come (but na you wey I demand o)
When you whine ur waist (I wan put am on rewind)
Na you be my shirt (wey oluwa don design o)
Girl I no Dey whine o
This is our time o
Anytime u cry o, me I no fit smile o
Girl I no Dey try o, na u Dey my mind o
I for like Sing for you but I no be Brymo
Girlie don porous heart I don focus alert
Love Dey the neck wey Dey choke us like mad
Me I no wan hear say I loose guard again
Water carry me if I look other girls
Me I just Dey shook my pin
Me I no Dey carry body up if u look I slim
Many girls Dey feel my p
When dem wan taste alcohol dem Dey drink my gin
Girl I give you my heart girl I give u always
Girl I no go mind if I see u all day
Take you on a cruise then I spend the money
What u wanna do tonight
Girl I’m down for you
Love inna the air
Dunno what to say
Girl I really like when I see ur pretty face
Badder men Dey
Badder girls dey
Up inna me life me no let you walk away
Say girlie no Dey form (say make you hold my hand o)
Other girls Dey come (but na you wey I demand o)
When you whine ur waist (I wan put am on rewind)
Na you be my shirt (wey oluwa don design o)
Girl I no Dey whine o
This is our time o
Anytime u cry o, me I no fit smile o
Girl I no Dey try o, na u Dey my mind o
I for like Sing for you but I no be Brymo
Girl I give you my heart girl I give u always
Girl I no go mind if I see u all day
Take you on a cruise then I spend the money
What u wanna do tonight
Girl I’m down for you
Me I just Dey shook my pin
Me I no Dey carry body up if u look I slim
Many girls Dey feel my p
When dem wan taste alcohol dem Dey drink my gin

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…