[Lyrics] Lade – Enjoy Lyrics

Intro
Ehen this message is from the federal ministry of enjoyment
(Sig…signal)

Verse 1
I wan dey rest like say na only me dey

chop life belleful fly oversea for holiday

when I been dey find the money Dem no send me then

life wire lomo naa na me dey tension Dem

Pre-chorus
Wake up and groove
life no get part two you know what to do, you know what to do
uhn Uhhh
get in the mood uhhh
kpai no dey give warning life wait for nobody

Chorus
I just wan dey relax, enjoy (enjoy)
Make nobody stress this body
ehen ehen ehen ehen ohoh
kin sha ma Shey bayi Shey bayi
Shey bayi Shey bayi
make nobody worry me ooo
ehen ehen ehen ehen
Living the life living the life
Uhhh

Verse 2
Rejoice ooo anytime I wake I rejoice ooo

if I reason Wetin I don see, e fit to weak person

Make I dance ooo comot body and shake something

I no kuku kill somebody, allow me make I spend my money

Pre-chorus
Wake up and groove
life no get part two you know what to do, you know what to do
uhn Uhhh
get in the mood uhhh
kpai no dey give warning life wait for nobody

Chorus
I just wan dey relax, enjoy (enjoy)
Make nobody stress this body
ehen ehen ehen ehen ohoh
kin sha ma Shey bayi Shey bayi
Shey bayi Shey bayi
make nobody worry me ooo
ehen ehen ehen ehen
Living the life living the life
Uhhh

Outro
I no want trouble o, i wan just dey rest
E go be like say na only me dey here
Nobody go talk to me i go just mind my business
All my body go just make coole coole
Feeling ???
All my body go make coolele

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…