[Lyrics] Abobi Jammaker – Wake Up Lyrics

Uuuuwiii
Abobi Jam jam jam
Ehyaaa ehyaaa ehyaaaa

No man knows
No man knows
King of street
Aboy no man goes
Pretty girls
Dey all pon the floor
Where me like
that is where Dey go
No time for the haters
Boy m busy
Hot mana jam like the fire in the kitchen
Wetin dem Dey yarn
Na my matter dem Dey reason
Freaky freaky song
that is always on repeating
Wicked

Me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
me I don Wake up ye
Say me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
me I don Wake up ye
Even though I never smoke igbo
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
I never smoke igbo
Even though I never Dey on things o
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake Up ye)

Say me vibe be the realest
Original we no Dey wear less
Cranberry juice no be fearless
Say the turkey I Dey chew no be careless
A street boy wey dey package
Na dem Dey wonder how I manage
When d vibe come Dey can’t contain
Say me steady paper chasing for the money
So hear me say pull off pull off girla Dutty whine whine
Girlie no Dey form cos ur body fine fine
Everyday be a holiday back inna me yard o
Turning up with d boy dem crazy Marlians

Me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
Say me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
Even though I never smoke igbo
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
I never smoke igbo
Even though I never Dey on things o
I don wake up,
Me I don leke,
Me I don Wake up ye

Say me I don wake up
Me I don jazz up
Me I get Jesus
so I get back up
Me I don suffer
But I don man up
Me I don fall down
But we gats turn up
Omo dem Dey talk talk
Because we just Dey chop up
And den we soft like kpuf kpuf
Fuck dem like we b blockus
But dem no go fit stop us
Omo we Dey serious
Omo we don suffer
so we gats to live luxurious
See the life I Dey live
Na d life I perceive
Wey God e go give to a man
Wey dey grind like me
But many people hating on the P
But dem no go believe
Wetin my eye don see
For the street but
Me I no go let dem
push a man down
I no go dey for ground
Dey cry man down
I go jazz up
I go jike I go man up
I’m coming for the top
tell dem to put their fucking hands up ye

No time for the haters
Boy m busy
Hot mana jam like the fire in the kitchen
Wetin dem Dey yarn
na my matter dem Dey reason
Freaky freaky song
that is always on repeating
Wicked

Me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
me I don Wake up ye
Say me I don jonz before
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
Even though I never smoke igbo
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye
I never smoke igbo
Even though I never Dey on things o
I don wake up
Me I don leke
Me I don Wake up ye

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…