[Lyrics] Abobi Jammaker – Gimme Kiss Lyrics

Gimme love
Gimme love o
Abobi jam
Where the money dey
Awalawi ye
I Dey fear the girls
wey dey kalabari yeah
One gimme love
wey dey scatter body
ye o
Wetin I go do
with their fire body ye
Me I like to love
Me I no Dey talk
Say anywhere u see me
Abobi Dey on soft
And if u like cruise
Oya come make we work
Say the party don start
Oya come make we rock
Baby girl GIMME LOVE
GIMME KISS
This ur body o ogini ni
Other girls dem Dey come gimme winch
In ur love me I want to believe
Baby girl GIMME LOVE
GIMME KISS
This ur body o ogini ni
Other girls dem Dey come gimme winch
In ur love me I want to believe
Girl GIMME LOVE
Girl m lonely
And u know that m loving you only o
I no go lie, say I no holy
But now u know say
Na u wey dey hold me o
I like woman o (I no go pretend)
And as a man wey I be (na my defense)
If u gimme ur love (I no go reject)
Cos if u no Dey for my side (I no Dey rest)
Love wey dey scatter my brain
I Dey tire for myself
Reggae and blues I Dey sing
she don turn me to Wyclef
Awalawi ye
I Dey fear the girls wey dey kalabari yeah
One gimme love wey dey scatter body ye o
Wetin I go do with their fire body ye
Me I like to love
Me I no Dey talk
Say anywhere u see me
Abobi Dey on soft
And if u like cruise oya come make we work
Say the party don start oya come make we rock
Baby girl GIMME LOVE
GIMME KISS
This ur body o ogini ni
Other girls dem Dey come gimme winch
In ur love me I want to believe
Baby girl GIMME LOVE
GIMME KISS
This ur body o ogini ni
Other girls dem Dey come gimme winch
In ur love me I want to believe

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…