[Lyrics] Angela Okorie – Baby Chu Chu Lyrics

Lyrics
I no go tell you baby wetin I see
Oh la oh la oh la
Even if you look up down the red sea
Oh la oh la oh la
I want make you feel the kind of feeling I dey feel, oh
I no go tell you baby that thing wey go blow up your mind for me
Oh, baby Chuchu
You know I fit you
I no go fight you
Because I fit you baby, boo boo
My baby look good
Baby too good
My baby foot good
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
I wish I go eat you
For beauty I rate you
I value and pet you for real
We go run party like a paddy paddy
Only you na gbedu
We go turn up the party
You know say them boss be don dey try
Na wetin dey make all them boys dey cry
I no go lie say na this kind over true love
E dey make me dey too love you
E dey make me dey cool love
Shey e dey be like so na your case e dey my mind eh
I’m not ashamed of you baby I love your style eh oh oh
It’s only you I want
Without you no one
You be my bestie bestie
Destiny no dey lie eh
Oh, baby Chuchu
You know I fit you
I no go fight you
Because I fit you baby, boo boo
My baby look good
Baby too good
My baby foot good
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
I no go tell you baby wetin I see
Oh la oh la oh la
Even if you look up down the red sea
Oh la oh la oh la
I want make you feel the kind of feeling I dey feel, oh
I no go tell you baby that thing wey go blow up your mind for me
Oh, baby Chuchu
You know I fit you
I no go fight you
Because I fit you baby, boo boo
My baby look good
Baby too good
My baby foot good
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah (swaps, swaps)
Ah ah ah ah (swaps, swaps)
Ah ah ah ah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…