[Lyrics] Sista Afia – Makwe Lyrics

Lyrics
Omoge whine it down for me
Shey you say you no go leave
The party start, turn up for me
Omoge whine and go low for me
Ha ni ma feeli
Baby knack me akpako
Onoko ñɔɔ tsɔ
It be only you wey I want touch
Mashe kala follow
Shey you want from the front or the back o
Baby come give me the kaku
Tonight we go cause casala o
Mɛ ma wo e feeli
Baby knack me akpako
Onoko norr tsor
When I see you I dey want touch
Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe
Baby come give me the kaku
Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe
Baby come give me the kaku
Baby no go do me funny
Make you dey spray me money
Me I no dey want your money
If you bring I go collect
[eh, eh, eh]
Rich girl lifestyle make them know
[eh, eh, eh]
Rich girl lifestyle make them know
So where the henny dey o
Make we mess up uh oh
I dey where the money dey o
So me I no go deny you, oo
Mɛ ma wo e feeli
Baby knack me akpako
Onoko norr tsor
Kɛ ina bo pɛ bɛɛ miikpokpo
I’m a bad bitch living lavish
Carry me inside your motor
Boy it be you I want follow
Go anywhere wey you wan go
Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe
Baby come give me the kaku
Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe
Baby come give me the kaku
[Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe]
[Makwe makwe makwe
Makotoshi koni okwe
Makwe makwe makwe]

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…