[Lyrics] AV – Jiggy Lyrics

AV! (Hmm)
Girl, I’m a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want I got paper
And when we done you go pay me later
Inna my room
Roll two and smoke one
Whine that waist Motorola
Girl, you know your booty is danger
And nothing wey I like pass danger
Girl, me I don jogodo
Shack ogogoro
Wetin I dey find dey for inside your sokoto?
Girl, you know (you know na)
Girl, me I don jogodo
Shack ogogoro
Wetin I dey find dey for inside your shokoto
Girl, you know (girl you know, you know, you know)
Obiagelli
Dumebi
Do, re, mi
Fa, so, lati, do
My baby
My baby
My baby
My baby
Obiagelli
Do re mi
Dumebi
Fa, so, lati, do
My baby, my baby, my baby, my baby
Girl, I’m a gangstar and I got guns now
And I got niggas when dey answer when I call now
So tell them likkle boys make dem calm down
‘Cause dem all likkle likkle boys dem no fit test man
Girl, me I don jogodo
Shack ogogoro
Wetin I dey find dey for inside your sokoto?
Girl, you know, mm-mm
Girl, me I don jogodo
Shack ogogoro
Wetin I dey find dey for inside your sokoto?
Girl, you know (girl you know, you know, you know)
Obiageli
Dumebi
Do, re, mi
Fa, so, lati, do
My baby, my baby, my baby, my baby
Obiageli
Do, re, mi
Dumebi
Fa, so, lati, do
My baby, my baby, my baby
Girl, I’m a jiggy nigga (jiggy nigga)
Tell me what you want, I got paper (I got paper)
Later inna my room
Obiagelli
Dumebi
Fa, so, lati, do
My baby, my baby, my baby, my baby (Swarmz)
Obiagelli

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…