[Lyrics] Bad Boy Timz – Lockdown Lyrics

Lyrics
Original
I’ve been thinking praising my darling
Let’s vibe all night till the fire burning
O mbe yan mi kere oo
She’s on a journey
Journey to me right now
Maradona o
Maradona o
I never see this kind player o
She play me corner o
Play me corner o
Her papa sef na soldier o
Sarafina o
Sarafina o
I never see this kind of player o
This kind of player o
And I like that ting that ting mummy
My supergetti baby o
Back and front you gatti
You know nobody touching you
Tings they do for money
Anything for money o
Nothing dey freak my baby
Anything I buy, I go buy for two
We go put it on lockdown
Vibe nonstop ah ah ah
I put it for lockdown
Jo ma lo baby o
We go put it on lockdown
Vibe nonstop ah ah ah
I put it for lockdown
Jo ma lo baby (spiritual)
Many many things you dey do wey dey make me dey soji (olohun)
Many many things wey I see my eyes turn dirty
O shoki wan bakan
Omoge mi o lo le mo
Toripe moti tan
I call you like thirty missed calls
Posting snaps in Barbados
If I tell you everything
All the things wey my eye don see
Malo so fun elo mi
Out of all na you I fancy
Put it on lockdown
Vibe nonstop na ah ah
Put it in lock ye ah ah
Jo ma lo baby
Maradona o
Maradona o
I never see this kind of player o
She play me corner o
Play me corner o
Her papa sef na soldier o
Sarafina o
Sarafina o
I never see this kind of player o
This kind of player o
And I like that ting, that ting mammy
My supergetti baby o
Back and front you carry
You know nobody touching you
Tings dey do for money
Anything for money
Nothing dey freak my baby
Anything I buy I go buy for two
We go put it on lockdown
Vibe nonstop ah ah ah
I do it for love ah ah
Jo ma lo baby o
Put it on lockdown
Vibe nonstop ah ah ah
I do it for love ah ah
Jo ma lo baby o

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…