[Lyrics] Bella Shmurda – New Born Fela Lyrics

Lyrics
Aya-ya-ya, aya
(Uhn)
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anythin’ wey stress, I no like sha
No thank me, don’t mention
I just wanna love you intentional (love you intentional)
No pressure, no tension
I just wan love you exceptional (love you exceptional)
Motherfuckin’ Babylon
I no stop ’til I get enough
I no wait, my journey long
Make the money full pass burdilon (take your motherfuckin’ go)
I know girls wey dey use toy
I no care, baby, na your choice
And, I fit but you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamanta
I know the matter, the matter don’t matter
I be Naija don dada (dada)
Baby, sho wapa?
Emi kon Fela (fela)
Call me jigga (jigga), I no get dada (dada)
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello oh
Oya, kilotun fe so?
Abacha oh
Kulu-kulu so o, mi o gbo won
Oya, kilonso oh? Mi o ran wan
Mi o l’ejo, mi o konto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa t’oba rimi l’oru
Aye nlo t’oba rimi l’Osun
Kos’ewu, na me go ball you
Motherfuckin’ Babylon
I no stop ’til I get enough
I no wait, my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girls wey dey use toy
I no care, baby, na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamanta
I know the matter, the matter know matter
Jesu go to Calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
(Many things I see, life k’oma easy)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…