[Lyrics] Bella Shmurda – Polongo (Freestyle) Lyrics

Lyrics
This is crazy
I no mind if dem jail me oh
I no mind if day catch me ah-ah
I no mind if dem chase me oh ha-ha-ha
I no mind if dem catch me oh-ah-ah
Sekinsoro, teebasoro, momasoro
Yeye moma soro
Sekinsoro, teebasoro, momasoro
Again-again
Them keep telling us again-again (again-again)
Again-again
Them keep calling me again-again (again-again)
Mr governor firefighter no get water oh
Mr senator wetin dey sup for Niger delta
Government with the promises
In ah me area, everyday na violence
People face the consequence
And everyday we are living in silence
Don’t you ever bill me
Don’t you bill me I get families and feedings yeah
If you see me shinning
Better no go reason me, you know say problem no dey finish
Awon gunba
Awon kon gun okada
Some people dey trek am
Day go party sha
Police don’t call dem

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…