Lyrics
Na woman wey calm down na she deserve the benz (amen)
E chota ezi wanyi udo gana adi x 4
Na woman wey calm down na she deserve the benz (amen)
She no dey bring drama she no get time to vex (amen)
Na peace of mind be dat oh (na him be dat oh)
The thing dey sweet my heart oh
so make a wish!
anything, anywhere you wan go
Bring the list!
anywhere, Trinidad and Tobago (dey go oh)
I don suffer baby oh you stood by me
I been don lost my baby oh you still find me
na you dey please me for heart oh baby oh (eh yeh eh)
I want to make you my wife eh
Emalu ife oge ligi
Gwamu nam ge mele gi oh
Emalu otu osi diligi
Gwamu nam ge Dozi gi oh
Make onye nekwu bu onye ji okwu
Okwa ego ge kwu
Obu ego nekwu x 2
E chota ezi wanyi udo gana adi x 4
Na woman wey calm down na she deserve the benz (amen)
She no dey bring drama she no get time to vex (amen)
Iyo gogo iyo gogo iyo gogo iyo gogo
Okwa ego gekwu (eh lele)
Person wey no deceive oh
Na him I believe oh
Person wey no go cheat oh
Na she go receive oh
She deserve am eh
Oge elugo puta nunu
Ka anyi gbaba egwu
Maka ife aga ego erika nunu
Ka anyi taba ego nu
She deserve am eh (mmmhh)
She be blessing oh oh oh
(Repeat hook and chorus )
Designed by Admalic Inc. BMB © 2024.