[Lyrics] Bracket – For You Lyrics

[Intro: Vast]
Pararapata me and you yeah
Hmm hmm, paraparapata me and you
Hmm hmm

[Verse 1: Vast]
Girl I can’t believe, I can’t believe
Baby like you come to my way
And me I go like make me go find somewhere wey me and you go dey
Na there I go tell you say I want you
Na there you go know how much I need you
Na there I go comot my rose flower
Give am to you tell you I love you

[Pre-Chorus: Vast]
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give your love to me baby

[Chorus: Vast]
Me and you, pararapata me and you, girl
Me and you, paraparapata me and you yeah
Me and you, pararapata me and you girl
Just me and you, paraparapata me and you (chai)
You might also like
All My Life
Lil Durk
2:30
Asake
Charm
Rema

[Verse 2: Smash]
Oya, make we dey flow my darling
You dey make me kolo my honey
You dey sweet me o, make we dey here
Till night o hmmm hmmm
1 plus 1 is equals to 2
But me and you, we are equals to 1
The way you dey laugh na the way I dey laugh
We too make sense, that’s why I say

[Pre-Chorus: Smash]
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give your love to me baby

[Chorus: Smash]
Me and you, pararapata me and you, girl
Me and you, paraparapata me and you yeah
Me and you, pararapata me and you girl
Just me and you, paraparapata me and you

[Bridge: Vast]
Me and you oh, as we dey oh
Nobody be like us
The love for me and you no be by force
And that is why I made you my choice
I say nobody be like us
We too make sense, that’s why I say
Me and you, oh me and you girl, me and you
Me and you, me and you, just me and you
Pararapata me and you uhm uhm (oh no no no)
Paraparapata me and you
Me and you

[Pre-Chorus: Vast]
There is no delay for here we dey
I want to share (ooh ooh ooh ooh)
My love with you, anything you want
I go give am to you (anything you want)
There will be no more problems (ai, anything you want, ai)
If you give your love to me baby

[Chorus: Vast]
Me and you, (my baby) pararapata, me and you girl (my honey)
Me and you, (my darling) paraparapata, me and you (just me and you)
Me and you (just me and you) pararapata, me and you girl (just me and you)
Just me and you, paraparapata me and you (just me and you)
Paraparapata, me and you (just me and you yeah)
Eh eh eh

[Outro: Vast]
I want to share eh
Ah
I go give am to you
Anything you want ah
If you give your love to me baby
Me and you, oh me and you

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…