[Lyrics] Foxy – Away Lyrics

They say life is like fairytale
But I no fit talk wetin dey don tell
All my life me I have been on a low

Oh lo lo lo lo
Now when you see me come outside
Me I just wan dey o
Wanna dey dey on my own oo
Gat many things we dey for head ooo
See I no wan stress
I no wan casalla
I just wan high
I just wan dey
I dey find my way oo
Make I find my way oo
See I no wan stress
I no wan casalla
I just wan high
I just wan dey
I dey find my way oo
Make I find my way oo
Then we can go far away oh oh oh
Away away oh
Away away oh
Away away
And we can go far away oh oh oh
Where no one dey oh
Where no one dey oh
We go dey okay oh
They say life is like fairytale
But I no fit talk wetin dey don tell
All my life me I have been on a low
Oh lo lo lo lo
Now when you see me come outside
Me I just wan dey o
Wanna dey dey on my own oo
Gat many things wey dey for head ooo
See I no wan stress
I no wan casalla
I just wan high
I just wan dey
I dey find my way oo
Make I find my way oo
See I no wan stress
I no wan casalla
I just wan high
I just wan dey
I dey find my way oo
Make I find my way oo
Then we can go far away oh oh oh
Away away oh
Away away oh
Away away
And we can go far away oh oh oh
Where no one dey oh
Where no one dey oh
We go dey okay oh
I just wanna dey on God oh
Me I never wan lose guard o
They never believed in us o
Only God na him dey my back o
Me I just wanna dey on God oh
Me I never wan lose guard o
They never believed in us o
Only God na him de my back o
Then we can go far away oh oh oh
Away away oh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…