[Lyrics] Burna Boy – Whiskey Lyrics

Lyrics
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
I see see pastor don dey fat
Shey na the thing God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
People dey wey dey sleep for their mouths, dey get no work
Some they walk on the other side of town dey dem for hold up
some they pray for the traffic make dey hail you make you show love
and when e reach to dey go back home you go go club
I no say e no easy, my brother
‘Cause you dey take am easy, my brother
As long as you are breathing, my brother
As long as you no sink inside di water
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
I fall too easy when I pour the whiskey
But no be disability o, no be disability o
People dey wetin pray for the rain but e no fall
Rain dey fall for another man place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…