[Lyrics] CDQ – Total ft. Timaya Lyrics

Lyrics
It’s Orbeat on the beat
Wan pee he
Yeh Yeh in the building fi le
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
Say the money wey i get I know no the total
To To Total
The money wey I gat I know no the total
To To Total
To To yeah
Agbahawo is coming mosquito make dem clear road
Ice on my neck like say I Dey sell gold
Opor
If dem dey vex that so Kanye
Ko kan iye lo ji bi
Gra ton bi Kanye
Kor bi
Iroko to gabode ko le re iwe bo ra
Who sabi me wen I Dey drive BORA
How many times mo ti kiri nu kingway
Now dem Dey Ala cause I Chill Papi chulo way
Office 10 sun Sha She Lori.
Oshe
Baba God take am all the glory
Back in the days wen the vision Dey very blurry
Everything change overnight no more story
Now CDQ dey ring worldwide
Awon Mami ti mo ti ma ya won wa alright
No short time mo ma gbe won all night
Money keep plying from night to the sunrise
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
Money wey i get I know no the total
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To to Total
Gbo gba gigi knoe dem total
Kogbagidi to make am for this life no bi Agbi
If you like make you ask kogbagidi
See all my girls all my girls dem ma kolubi
Everytime I come to my sunrise
Hush and Mohmpa those are my boys
Africa boys with d Big Royce Rorch
To Born for Dubai my guy no b noise
Everytime u see dem u no get choice
Everytime he dey bang for my head
Money way I get he dey play for my heart
And he dey make me
And I can’t see my self
And na na na na I don see my self oh
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
Money wey i get I know no the total
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
To To hey
Jehovah Bu Eze
Shower ur blessing
Olorun
Money way go show poverty threatening
Wobi
Headache for the enemies no medicine
Dey say I do to much am still planning for the next scene
Opor
Join together Hush & Mohmpa
Yebo
Link Abolo Pelu Selfpaid
Money way long no Quantity
Woss Kailfa ba mi pe Shrief Quality
Wan ni kpe mo sun 10 ri bi Oba Kogi
Hi yun Abdulfati Ijoba Alori
Ikelo fun Aloti ti o la fun wara
Mo su actor 10 she wahala
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
Money wey i get I know no the total
To To Total
Money wey I gat I know no the total
To To Total
Kogbagidi I tell them the total
Nobi Agidi

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…