[Lyrics] Corizo – Wayward Lyrics

Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm!, hmm, hmm, hmm
Hmm!, hmm, hmm, hmm
E’l Fvckin, naks on the beat

Have got a confession
Mary Magdalene
Your confessional go tire for my tory
Build me a spaceship, take me back to time
The future is getting scary and am hunted by the past
Mother fucker move on
Memories remain
Just matter of time the future go be past
Update wey you hide last last e go still cast
The truth will set you free, well I still dey inside the jail

Have got a confession
Ayy, have got a confession
Mary Magdalene
Confession
Before I confess make I turn my park and lane In peace
Nobody know my pain
Am just a storyteller
I do not complain
Music give me platform sing away your pain
Nobody dey wash away your sin

Courage why you no dey hear word
My ear na dey pain me
Why you come my confession
I come gossip with Mary
I no come seek your advice
Just listen to my story
Also forgive my manners
I wan light up my kpoli
Tell my story to my self
The only one who listen
Talk to my self

Them say I don dey craze
Nah why I come confess
Like armed robber wey them catch
Mary nah only you I tell abeg no let this matter cast

Been fighting with my demons now we smoke Igbo together
Nah correct guy, with time we got to know each other better
You fit run from the past you go run na you go tire
Body no be firewood
Even Ronaldo go retire
No mean to shit for church na belle nah dey purge me
I no need your forgiveness
Your boy needed the money
And once you sell the soul you no dey get am back again
Second hand no dey for sale? even Jesus no fit wash away my sin

Have got a confession
Mary Magdalene
Your confessional go tire for my tory
Build me a spaceship, take me back to time
The future is getting scary and am hunted by the past
Mother fucker move on memories remain
Just matter of time the future go be past
Update wey you hide last last e go still cast
The truth will set you free, well I still dey inside the jail

Have got a confession
Ayy, have got a confession
Mary Magdalene
Confession
Before I confess make I turn my park and lane In peace
Nobody know my pain
Am just a storyteller
I do not complain
Music give me platform sing away your pain
Nobody dey wash away your sin

Say young age we don dey do stunt(My ear nah dey pain me)
Kalakuta bring the cuttle size
We don dey shoot gun
All my nigga trigger lovers
And we dey push drugs
Never walk alone we live home with the full squad
Life go teach you lessons wey dem no teach you for school
Or maybe them teach you nah you no put eye for book
Kill by sword and die by sword
My nigga kill with knife he die by gun
All nah transaction, devil no dey do refund

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…