[Lyrics] T Dollar – Consistency Lyrics

Lyrics
O shey
Won ni ko duro ko shey oh ah
Won ni ko shey
Won ni ko duro ko shey oh ah (T Dollar)
Won ni ko shey
Won ni ko duro ko shey oh ah (It’s Rapid The Sound P’Ika)
Won ni ko shey ahh
Sometimes I dey imagine
Say when I go blow and when I go show
Say when dem go know me
Though igba l’aye my time dey come
But make e no late (No late)
Cause no be today e don tey
Dakun wa gbemi s’oke jowo
Remember the soul I con pray for more
But if I even wan stop (If I even wan stop)
Wetin mama wan talk
People wey dey hear me
They love my song (They love my song)
For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour
Ibeju Lekki n gbo but make dem
Dey hear me for this whole world
Na why I dey sing this song (Na why I dey sing this song)
But consistency lo matter
So make you dey work sh’ogbo
And make you dey call on Jehovah
At’oun t’oba shey na no stop baba go do am
Emi ma ma ko lo na so
Eyin de ni k’ema mu ra
Eyin de ni k’ema mu ra
But consistency lo matter
So make you dey work sh’ogbo
And make you dey call on Jehovah
At’oun t’oba shey na no stop baba go do am
Emi ma ma ko lo na so
Eyin de ni k’ema mu ra
Eyin de ni k’ema mu ra
E be like one time I know
And I dey work for money oh
And no be say I no get the dough
But I want more more money oh
Cause mama dey wait pe omo wa ma ko’re de
Anybody wey dey talk am bayi
Omo mi sho’ra fun bad advice (Advice)
Cause e matter and e go be you know why
Cause na more dey run am
K’omo egbe mi malo soh fun mi pe mo local
E don blow before e no blow again mio fe
K’ohun rere k’oma bami shishee
B’oma shey je niyen oh
But consistency lo matter
So make you dey work sh’ogbo
And make you dey call on Jehovah
At’oun t’oba shey na no stop baba go do am
Emi ma ma ko lo na so
Eyin de ni k’ema mu ra
Eyin de ni k’ema mu ra
But consistency lo matter
So make you dey work sh’ogbo
And make you dey call on Jehovah
At’oun t’oba shey na no stop baba go do am
Emi ma ma ko lo na so
Eyin de ni k’ema mu ra
Eyin de ni k’ema mu ra
But if I even wan stop
Wetin mama wan talk
People wey dey hear me they love my song
For Ogijo bus stop Ikorodu Bonjour (It’s Rapid The Sound P’Ika)
Ibeju Lekki n gbo but make dem
Dey hear me for this whole world
Oh it’s Toblez Mix

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…