[Lyrics] Crissfizzy – Hustle (Remix) Ft Erigga Lyrics

Hustle Lyrics by CRISSFIZZY

Igho Records. It’s No limit

You for dey hustle
No let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

Make them no sabi borrow because of woman ( tell you nonsense o)
Them go tell you nonsense o because of woman ( get sense o)
Them go carry body because of raba o, no send them o
Them go show body because of raba o, no send them o

You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job
You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job

You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

Why you no dey hustle
You no like flexing
Quensh Onome today
Tomorrow blessing
Old age don they come obobe focus
You like the way your hand cold like crazy man blokus
When you enter my Benz you no like the smell
You no like fuck my girls leave am make he swear
See show wey you wear be like Moses own
Way he take trek for Egypt
Men see you phone fall your hand wey you go they pick money
Where your mate they spray you like am abi
2 seconds every guy my woman go pay
I honor spot for you, you dey use am wash bobby

You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job
You know the economy bad
Everything hard o
Everywhere a yaga o
And if I get no man no get job

Hustle
Hustle

You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you
You for dey hustle ( hustle )
Make you no let them man intimidate you
Them man intimidate you

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…