[Lyrics] Dammy Krane – Malowo Lyrics

Lyrics
Help me say Amin
Omaribatise, omakolemole, asiri e o ni tu
Make some noise for Dammy Krane
Worldstar Worldstar ( Ema je o jabole)
Update Update (Jesu)
Your mama born u well
your papa born u well
Na u Dey do me well
I wan make u my girlfriend
Famame, Oya baby let me love you Famame
Tell me girl why u so fine maame
U my fine gal I’m your fine man mehn (o fine maame)
Oko na Farm maame
Obasanjo na Farmer Mehn
I be making money by Farming mehn
If u ain’t talking money Fem my mehn (oh Farmer men)
Amalowo, Amalowo , Malowo ju Otedola
Amalowo, Amalowo , Malowo ju Otedola (Soye)
Anyway Anyhow igi Aruwe
Won Gunyan mi kere igi aruwe
Won fimu fon fere igi aruwe
Anyway anyhow igi aruwe
Moti shawo sinu kolo
Ibadi yen Soro
Girl u sweet like Jollof
All I need is Your love
Omo yii Nika o wo bonse fidi fi Ge Ge o
O like oko sha , O n Ge Ge bi Jay Jay o
Wo bose GeGeGe
She Dey ontop her A-game o
Refuse to be broke
Every other day na the Pay day o
Your mama born u well (yeah she know)
your papa born u well
Na u Dey do me well
I wan make u my girlfriend
Famame, Oya baby let me love you Famame
Tell me girl why u so fine maame
U my fine gal I’m your fine man mehn (o fine maame)
Oko na Farm maame
Obasanjo na Farmer Mehn
I be making money by Farming mehn
If u ain’t talking money Fem my mehn (oh Farmer men)
Amalowo, Amalowo , Malowo ju Otedola
Amalowo, Amalowo , Malowo ju Otedola ( Soye )
Anyway Anyhow igi Aruwe
Won Gunyan mi kere igi aruwe
Won fimu fon fere igi aruwe
Anyway anyhow igi aruwe
Amalowo, Amalowo , Malowo ju Otedola ( ju Dangote lo)
Amalowo ( Ju Adeleke ) Amalowo ( ju Tinubu lo) Malowo ju Otedola
Haha u know say Oko na Farm
I wanna invest in your body, something like Worldstar Farm ( Worldstar investments)
O strong

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…