[Lyrics] Erigga – SALB (Still A Lost Boy) Lyrics

Lyrics
Fried chips and tilapia
Even though the money long down to lafia
Comoshot cool breeze on some rich vibes
No be film you dey watch omo na real life
Private jet’s champagne and some caveir
Money sweet but plenty more to make me happier
Too much oil for head feeling like sadia
Arabia dial if u sabi me I sabi aaaaa
Rolex and Aps blunts in Mercedes
Expensive ladies swallowing my babies
No you cannot say this life no enter your head
Before you enter Uber come I don enter ur girl
Dancing with the devil doing leg walk
She wan dey put am for my body but dead work
Big goat dropping shit on your red rug
Illiterates go YouTube go listen my Ted talk
Grill too expensive to carry smile
To put internet for pocket we no go carry smile
Modem ignore fake streams and farm lands
Went number one in a day fucking ur farm lands
This no be point and kill BG dey point facts
No point to argue with men when dey wear their girl pants
Life na beach I swear cut her waist bead
Open ur eye real computers don fake stream
Who be the gate keepers who dey talk who go blow
Who dey say no give am award who say make dem no give am show
To 2 million goats dey burst out now front of your junction
Dey function lost boy incatation too late radio stations
I Dey Milan right now dey eat Italian
Fresh to death my brother in designers
If you no make move how God wan take make move
Caravan no dey push caravan na why I make move

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…