[Lyrics] Davolee – Democracy Lyrics

Dem all crazy (Omode yi)
This is not democracy (Scolly Entertainment)

Democrazy democrazy
I mean dem all crazy or are they not crazy
How we really got here tala mabi
Our government aren’t democratic

They forcing s on us (On us)
In I’ma country issa mess (Issa mess)
Many don japa see e don red
Wey bandits dey threaten the government (The government)

I’ve on my grind while they tag me lazy
Lazy ass youth while I’m grinding daily
Too bad egbami k’erami
Poverty dey kill popo n pani

Many many don go
Shey make we dey talk about the one’s wey dem kidnap
Shebi na the one’s we know we yarn
Nobody fit to save we only Jah ayy

Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)
You want to see crazy
Dem all crazy (Dem all crazy)

This is not democrazy (This is not democrazy)
This is not democrazy (Not democrazy)
This is not democrazy (Not democrazy)

Democracy is about the Chibok girls
And how they took the lives of innocent
Mama Uche don go bury Uche papa
Since like Tuesday dem dey find Elizabeth

Democracy is about the president (Democracy is about the president)
On how he’s dead and how he’s still not dead (On how he’s dead and how he’s still not dead)
He still dey tour dey touchdown everywhere
Wetin dey sup for Naija very weird

As e be now yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu k’elewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bar bar na

As e be now yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu k’elewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bar bar na

Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)
Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)

This is not demo crazy
This is not democrazy (This is not democrazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)

(Omode yi)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…