[Lyrics] T.I Blaze – Frenemies Ft. LadiPoe Lyrics

Lyrics
Mm-ah-ahh
Ahh-ahh, ahh-ah
(En’-En’-En’-Enta)
Mm-mm, mm
No other badder viber ah, ayy
Oh my God, save me from frenemies (mm-yeah)
I’m like in there freaking in (mm-yeah)
You no fit please no man
So, live your life, jo dada gan
Everyday, some days, I go rise
I dey work and pray, tell the regulation
If e easy, make you come around
No dey whine me say “me, I no fit run”
All the blessings (oh-oh, oh)
Me no be Manchester, no dey besi mi
Make nobody con try to dey vex me
I dey glad like this, owe nobody chichi (I lie? I lie?)
Wetin me face, if you talk, you go tire
Life no too big, you run, you don tire
Until you die, you wish me I die, I die
But, I no go fit con die in life
Let’s talk realer
Na God na dealer
Canadian Loud to a US visa
Stadium crowd givin’ me the same feeling of the first time I touch my first one milla
You see this thing you call blessings
It means God is investin’
You can stop what he’s testing
Industry taught me lesson
Never put fate in person
‘Cause ain’t test me (test me, test me)
Even get someone wey dey try finesse (crazy)
All my dues oh, we don pay die
Ain’t no games here, we don’t play that
All they want take, no need for playback
And, when the times come, all I pray is that (pray is that)
Oh my God, save me from frenemies (mm-yeah)
I’m like in there freaking in (mm-yeah)
You no fit please no man
So, live your life, jo dada gan
Everyday, some days, I go rise
I dey work and pray, tell the regulation
If e easy, make you come around
No dey whine me say “me, I no fit run”
All the blessing (oh-oh, oh)
Me no be Manchester, no dey besi mi
Make nobody con try to dey vex me
I dey glad like this, own nobody chichi (I lie? I lie?)
Wetin me face, if you talk, you go tire
Life no too big, you run, you don tire
Until you die, you wish me I die, I die
But, I no go fit con die in life

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…