[Lyrics] Derank – Grind Lyrics

Wetin my eyes don see
Nothing wey man no see
No water man no swim o
Say man dey work no sleep o
Sake of the money wey man dey find
Hustle everyday and night o
Oluwa come bless my grind o
Them no fit block my shine o
Say no time for dulling
Say me I want this money
Say man don see something
But them no fit hold me yeh
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
Men I started for longtime
Say man they hustle for good Life
Work from morning to midnight
Mon jaiye for daylight
Say make I let you know eh
Money matter me u go fit show
Say I they work make I get money
I say make I let you know
Sake of the money wey man they find
Hustle everyday and night o
Oluwa come bless my grind o
Them no fit block my shine o
Say no time for dulling
Say me I want this money
Say man don see something
But them no fit hold me yeh
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
As I they work and pray say my maga go pay
If I no get this money I no fit maintain
Working 247 I no fit stop till money find me
Even if I no see money me I keep on grinding
Daily i’ve been craving I’ve been pray for this blessings
For this blessings oh na na
My grace flows than the girl mensis
Hustle tight brother no mercy
Na money be the koko
I swear na money be the koko
Say no time for dulling
Say me I want this money
Say man don see something
But them no fit hold me yeh
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
Hustle night and day
Mgbada go pay
My paddy wey run e go come today
Him go come today ah ah
Obi cubana you be man oh
Aku n’ asia you be man oh
Baba d chief priest you be man oh
Jowizaza you be man oh
Isingidi n’ukpo you be man oh
Mountain money ezelisiaku you be man oh
Uzorbuluego you be man oh
E money Allen boss you be man oh eh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…