See Girl I no use you play, girl I want you
Girl I want you, girl I no unde rate…ooh
(Shaydee hear me sing o)
Girl I no use you play o, girl I want you girl I want you, girl I no under rate o girl I need you girl I need you
Baby girl you’re the only one, you’re one in a million
And anytime when you come around…
Omo e dey burst my brain o
Baby girl me I no fit shout, for my mind me and you dey date
So come close make we relate(make we relate o)
For you alone e dey show
See girl I no use you play, girl I want you
Girl I want you, say girl I no under rate…o
Girl I need you, girl I need you
You might also like
Sweet Potato
Praiz
Epic
M.I Abaga
yes, and?
Ariana Grande
Say girl I no use you play…ooh
Girl I want you, girl I want you, say girl I no under rate o, I no go under ratе you lie lie
19 18 18 I say MOGbe, baby slowly…
19 18 18 I say I say, baby slowly…
19 18 18 I say MOGbе, baby slowly…
19 18 18 I say I say, baby slowly…
Say girl you know sey you fine, anything you say
I already comply, anything you do girl I gat your back
Baby sey na true, I tell you confirm shoyee
Girl you know say you bad, cuz’ all the other
Dudes they really gone high, other girls Dem dey hold on whine, watin Dem dey feel e no concern me
Say girl I no use you play o, girl I need you
Girl I need you, say girl I no under rate o
Girl I want you girl I want you, say girl I no use you play o girl I need you girl I need you
Say girl I no under rate o girl I want you girl I want you…
19 18 18 I say MOGbe baby slowly
19 18 18 I say I say baby slowly…
19 18 18 I say MOGbe baby slowly
19 18 18 I say I say baby slowly…
Hey ojor fatima, the way you dey make me dey wonder
Amaka Amina, it’s you…ye
Chioma Alima, see the way you moving mama SITA and I want you girl I want you
Everyday and every morning…
Girl I no use you play o, girl I want you
Girl I want you, say girl I no under rate o
I need you babeyy…I say girl I no use you play o
Girl I girl I girl I need you say girl I no under rate o
I want yooouuu
19 18 18 I say MOGbe baby slowly
19 18 18 I say I say baby slowly…
19 18 18 I say MOGbe baby slowly
19 18 18 I say I say baby slowly
Dj Amacoz