[Lyrics] Dotman – Pele Lyrics

Lyrics
Uuh baby I love this song
Maybe I dey think too much
Maybe I don’t need to rush (Oh no)
Maybe if I tepa mo
Me sef go still gbajumo(Oh yeh)
Those where the thoughts my brother
When nothing dey when money no dey
Those where the thoughts yeh
Ah ewó aiye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days
All those days wey I wan
Borrow 1k but person no dey
Oju eni ma la a ri iyonu
Omo ase omo shey ka so fun
Omo ologo pele ehehn mhmm mhmm
Pele o
Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
The money loud gan ishe ti dahun gan
Mo ti terrorize wan enemies abound gan
Ki la shey te hate wa te fi underate wa
Olorun elevate wa igboro appreciate wa
Me no dey hate o
Me no go wait o
Ewo omo ologo higher we dey go so
Comot for road no go cause go slow
See me as I dey so mo ti catapult lo
Mo ni enu ti awon aye fin shey amin
Ton fun so pe mo sabi o
Ki won ma fi enu fi patan mi laida
Amin ah
Maybe I dey think too much
Maybe I don’t need to rush (Oh no)
Maybe if I tepa mo
Me sef go still gbajumo (Oh yeh)
Those where the thoughts my brother
When nothing dey when money no dey
Those where the thoughts yeh
Ah ewo aiye mi lo de
All the lonely nights
All the hunger days
All those days wey I wan
Borrow 1k but person no dey
Oju eni ma la a ri iyonu
Omo ase omo shey ka so fun
Omo ologo pele ehehn mhmmhmm ohoh
Pele o
Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so
Dekedeke wo bi ta ba de
No be by power omo na grace o
Kerekere ti lo ra ile
Shey na the cloud we dey pop the champagne so

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…