[Lyrics] Rexxie – Birthday ft. Buju & Moelogo Lyrics

Lyrics
When you hear me say Logo
You know who say (Yo)
Banger (Yo)
Yo Rexxie pon this one
I’m not in love with you
I just want to je’nbe
Make we catch cruise yeah
I won’t lie to you
I no be other boys dem
Wey go use love chop your Isi Ewu
And I know you wanna do me
But you’re moving shy
Don’t be shy baby oh ohh
And ego no be problem
Iwo shati gbe kiniyen fun mi my darling
Go shawty
It’s your birthday today
And you want money
Wetin you go do me for the money
Shey you go love me oh ah standing
I’ll give you more than Brother Tunde
Hmm go shawty (Go shawty)
It’s your birthday today
And you want money
Wetin you go do me for the money
Shey you go love me oh standing
I’ll give you more than Brother Tunde
Girl everytime I’m on your cassette
Baby love me I see heaven
When my girl when you start dancing
You feel like you want to teach lesson
Girl me I want me to say something
Cause Hennessy dey do something
Tell me what are you still rocking
I know say you sef dey feel something ayy ayy
Ooh ooh as this song that play
Your waist dey rotate
My money throway
For your body today
Nice this song that play
Your waist dey rotate
My money threw away
For your body today
Hmm go shawty (Yo)
It’s your birthday today
And you want money
Wetin you go do me for the money
Shey you go love me oh standing
I’ll give you more than Brother Tunde
Hmm go shawty (Yo)
It’s your birthday today
And you want money (One)
Wetin you go do me for the money (Yo)
Love me oh oh (Yo)
See I’ll give you more than Brother Tunde
Girl everytime I’m on your cassette
Baby love me I see heaven
When my girl when you start dancing
You feel like you want to teach lesson
Girl me I want me to say something
Cause Hennessey dey do something
Tell me what are you still rocking
I know say you sef dey feel something

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…