[Lyrics] Dr. Barz – Man Must Wack Lyrics

Lyrics
Man must wack
Dr Barz
Man must wack
Man must wack
Carry this goat e
Man must wack
Abobi hustle for the money early mor mor when you wake
For the money man them no dey hesitate
No dey dull focus on your plate if you dull
Bobos wey dey sharp go chop your plate o
Use your kaffa whenever you celebrate
No go overspend
No go zuzu coordinate mind who you call your friend
Some of them are fake dem a just pretend
Undercover them dey hate o
Every morning I be thanking God e
Then am telling God e that I want the money
Don’t want anybody to because of money
To dey turn me into a telle tubby
I mean anybody Lord I’m very sorry
For my sins seems I been living cunny
I been doing things that ain’t really funny
And I’m really sorry but I need this money
Need this money
Jah Jah shower your blessings on me
Jah Jah protect me always
Cover me whether it rain or sunny
Port Harcourt man must wack
Man must wack
Lagos man must wack
Man must wack
Working men must wack
Man must wack
Carry this goat e
Man must wack
Owerri man must wack
Man must wack
Abuja man must wack
No go stand for back
Man must wack
Carry this goat e
Man must wack
No be everybody for your whole street
Be your hommie
I say make I give u OT
As an OG
Hustle Baba cos e woskey
Better sow seed
No be every bread you toast e
Na jonsing
Anybody wey dey jonse
Throw them overboard
Maniple with flows man I be like waterboard
Killing all the shows
Both at home and abroad for the rubs men
Aboi I serve a living God o
Port Harcourt man must wack
Man must wack
Lagos man must wack
Man must wack
Working men must wack
Man must wack
Carry this goat e
Man must wack
Owerri man must wack
Man must wack
Abuja man must wack
Man must wack
No go stand for back
Man must wack
Carry this goat e
Man must wack
Need this money
Jah Jah shower your blessings on me
Jah Jah protect me always
Cover me whether it rain or sunday

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…