[Lyrics] Dr Dolor – Wetin I Go Like Lyrics

Lyrics
Dem say man too like woman
Why we nor go like woman
Dem say we too like nyash
Why we nor go like nyash
If I nor like nyash, Wetin I go like
I go like
I go like
I go like
If I nor touch boobi Wetin I go touch
I go touch
I go touch
I go touch
If I nor like nyash, Wetin I go like
I go like
I go like
I go like
If I nor touch boobi Wetin I go touch
I go touch
I go touch
I go touch
See me see trouble oooo
Erima fine belike double oooo
She make a man wanna tumble o
Her ikebe make I humble
Baby what’s your snap
Your cash app
I gats ask
I wan kpansh
I got plans
To off pant
I don high
Come, and meet me outside
Baby make you come feel it
Your backside dey cause e see finish
I nor mind
If you wan dey bring billing
I get doings
You nor Dey see doings
Dem say man too like woman
Why we nor go like woman
Dem say we too like nyash
Why we nor go like nyash
Dem say man too like woman
Why we nor go like woman
Dem say we too like nyash
Why we nor go like nyash
If I nor like nyash, Wetin I go like
I go like
I go like
I go like
If I nor touch boobi Wetin I go touch
I go touch
I go touch
I go touch
If I nor like nyash, Wetin I go like
I go like
I go like
I go like
If I nor touch boobi Wetin I go touch
I go touch
I go touch
I go touch
Wetin I go like
I go like
I go like
Vibe
Wetin I go like
I go like
I go like
Vibe
Wetin I go like
I go like
I go like
Vibe

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…