[Lyrics] Dunnie ft. Oxlade – Overdose (Remix) Lyrics

Lyrics
Legend oh
Yeah eh eh yeah
People dey ask me say wetin you give me chop odor
I dey tell them say wetin you give me na just love
I dey ask you say wetin you give me chop odor
You dey tell me say wetin you give me na just love
Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart juma
Baby boy sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Eeh you have captured my heart oh
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa (Let dem know)
Oxlade from Africa
Everything I got for you is true love oh
Iyeah haahaa
Iyeeah haahaa
I no go marry another person recent you
Ajeeaah
Ajeeaah
Overdose overdose
Give me loving overdose
Overflow overflow
Money on top your head overflow
Overdose overdose
Give me loving overdose
Overflow overflow
Spend the raba overflow
Cos I want you to
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love nawa!

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…