[Lyrics] Erigga – Inshallah Ft. Ebi Lyrics

Lyrics
Abeg
Life can be funny sometimes mehn
And people can be funny too I swear
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Never to reason them at all mehn
Lost boy when don lost joy
If I dey look wetin guy men dey talk for back take dey react
By now I for don stop to rap
Na you no get, but na you wan give me advice
If you no get money reach me find somewhere pack
Gone are the days when guy men no dey see food chop
I dey UK with my guy, na sea food I chop
With some mad ass steak when them dey throw salt put
This Givenchy go go well with my Gucci boot
I no fit lie my brother everything don change
Me and my guys now dey see millions as change
Damn watin make u feel say your ex change
No be number, she know wetin we two exchange
Una money na picture area never know
As I no follow do fake life, them say I no blow
But how rain wan take fall when ground no go know
The matter don pass talent na steady promo
Publishing money dey come I go burst everywhere
Una secret safe with me e no go pass two ears
Budapest state of mind like I’m Hungary
Cool down first the wine na from Hungary Torley
Ring ring, money is calling
No dulling, and I’m not stalling
Ring ring, money is calling
No dulling, and I’m not stalling
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Omo you that year wey be say if you see one million naira
If you get am, you don rich?
Men, crazy time mehn
One billionaire tell me say omo you think say 1 billion dollars big eh until you get
You say one million dollars e big eh but when dem give you eh
Na that time you go no say e no really big
Life na brain brain according to Safe
Abeg the album just drop now mehn
You go enjoy the jam, you go feel me mehn
Lost boy, bro
I lost in the process
I went through hell trying to get the story to you mehn
But thank God
No be small money wey go down for the album but we thank God

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…