[Lyrics] Erigga – Problem No Dey Finish Lyrics

Lyrics
It no limits
I love it
I’m on that good love know what I’m saying
What more can I ask for
Yeah
Straight from the creek of south south problem no dey finish
Was gone for a sec but now I’m back problem no dey finish
No be your AC spoil I’m hot problem no dey finish
Who goes there disembark problem no dey finish
The country hard I no go lie problem no dey finish
To make am for lag na die problem no dey finish
Why you think say banny dat do nyash Problem no dey finish
Even some Lekki boys dey do naysh problem no dey finish
Many graduate, no get work oh problem no dey finish
Some no dey see anything chop oh problem no dey finish
Una road dey make body dey pain me problem no dey finish
To dress comot hard police fit go detain me problem no dey finish
But when we talk she say we dey on drugs problem no dey finish
Call us children na you dey pay we sub problem no dey finish
People dey hungry where your conscience Problem no dey finish
You hide them like palatine come here dey cap nonsense problem no dey
Oh ya give account you dey faint problem no dey finish
Beans never done Moi Moi dey scent problem no dey finish
Them never talk, you don’t cry problem no dey finish
Our leaders na cruise guy problem no dey finish
Pop your Molly smoke your igbo problem no dey finish
This country get as e dey go problem no dey finish
But on top of this some people lodge problem no dey finish
Room 306 they pray to God problem no dey finish
To be man for this country hard problem no dey finish
Why you think say bobo discharge Problem no dey finish
Before I forget go loose guard problem no dey finish
Make god punish, lord lose Gard problem no dey finish
Go her page write my favourite couple problem no dey finish
When wife travel husband you fuck oh problem no dey finish
Just dey jaru the man dey drop problem no dey finish
Pass Uber cab the man dey drop problem no dey finish
People dey loot us then dey shoot us problem no dey finish
On top the kind suffer dem put us problem no dey finish
Who pay the hoodlums come we badge problem no dey finish
This country need Ijaw massage problem no dey finish
Ashawo say she love me die problem no dey finish
I give my wife make she reply problem no dey finish
She say she want bone straight problem no dey finish
Block her for my phone straight problem no dey finish
You no love her na jaruma problem no dey finish
Carry the money give your mama problem no dey finish
Who marry last week dey Waa problem no dey finish
Say them side chick dey cheat on am problem no dey finish
Album na 2021 problem no dey finish
Forget this year this one don wan problem no dey finish
Hey nigga let them know problem no dey finish
Let them nigga let ’em know problem no dey finish

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…