[Lyrics] Falz – Amen Lyrics

Lyrics
Through Jesus Christ our Lord
Amen Amen Amen
Shout the loudest Halleluya amen In the Name of Jesus
Amen Halleluya somebody
Waka waka waka waka waka waka waka
Pull up in a Rolls Royce ghost
My bodyguard armed oga don’t come close
l get bread bakery dey my condo
But I dey feed five thousand with only one loaf
My dope dey flow Oluwa gba control
My goal is to make sure you give Christ your soul
If you don’t put your offering and tithe in the bowl
Blessing on your life go slow
Pastor house na him dey fine pass
My people dem dey stay for poor surrounding
Yea na so dem talk we chop we gullible to the core
If you drop all you got it’s impossible to be poor
Put your hand in your purse give everything to the church
And I promise you the Lord will come knocking on your door
It’s funny when you say I’m moving like an unbeliever
It’s ironic you tell me to be my brothers keeper
Take our offering set up Uni
And your church members can’t even afford the school fee
These moneymaking organizations
Dem come put we Africans in total confusion
Yea so the taste of that holy communion is too sweet
Be like say you don forget the thing you talk for pulpit
Everybody and their mama still dey take your bullshit
If my sermon worry you e mean say the shoe fit
More Catholic than the pope more faithful than the bishop yeah
I know some kind drug wey dem call religion
I dey pray to God I hope I make it to his kingdom
While the man of God is busy raking in millions
Oh ohh and dem dey do kpa kpa kpa kpa
Shout the loudest Hallelujah
I know some fanatics go talk yeah It’s more than likely
Person wey I fight for go turn around to fight me
You tell your doctor you enjoy the headache
Kill the messenger throway the message
Find sweet and sweet talk na em be the template
Church plenty pass school for inside my estate
You sell hope you sell faith you sell dreams to get paid
Na congregation money but dem no go see percentage
Inside the church
Having succeeded in driving away the pastor
Some of the members spoke
On what could have caused the show of shame
He raises funds in the church
And keeps the money in his purse
Without giving to the church authorities
What this one has done
Is to destabilize the church to destroy this church
And l will not fight that
The bible says follow peace with all men
Somebody shout the loudest halleluyah
Waka waka waka waka waka waka
Then they started the offering
At a thousand dollars and then they said
If you don’t got If you don’t got cash
Then we got ATM machines
I don’t understand that logic
I don’t understand that way of thinking
And I don’t understand that to be what religion is

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…