[Lyrics] Falz – Oga ft. Bontle Smith & Sayfar Lyrics

Lyrics
O po
O po
Yeh yey yeh
Falz the bahd guy in the building by the way
Ay mam
Achuu
Ng’funa impilo e right
Ng’funa ne mali eningi
Ng’jabulise naba zali
Ng’sebenzele e ndlini
La bafana ba ningi
Nale mali ikhona
Naba baya takatak ng’zoba faka iskolo
Why ni ngizela ngama waza waza
Washo umama wathi ngi’s phala
Why ni ngizela ngama waza waza
Naba la bafana ngama wala wala ayy yeh
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah ning’thelele
Le piano niyi yekele
Yelele ahh yeh
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh
Who be this oga (Who be this oga)
Wey dey cause quanta (Wey dey cause quanta)
No be small matter (No be small matter)
They say he from Naija (They say he from Naija)
Who be this madam (Who be this madam)
Wey dey do yanga (Wey dey do yanga)
Carry man standa (Carry man standa)
Why you doing like that (Abeg)
Gimme six azubike
Followed pelu four henenene
Bo forget to reserve the two XO for the DJ
We go shayo till we fall berekete
Hmmm selense
O ti n gbon l’ese
Woskelebe
E sweet for belle
This opportunity want make you take am sharp
Life na borrow pose dem fit take am now now
Ayy yeh
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah ning’thelele
Le piano niyi yekele
Yelele
Ahh yeh
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh
Who be this oga (Who be this oga)
Wey dey cause quanta (Wey dey cause quanta)
No be small matter (No be small matter)
They say he from Naija (They say he from Naija)
Who be this madam (Who be this madam)
Wey dey do yanga (Wey dey do yanga)
Carry man standa (Carry man standa)
Why you doing like that (Achuu)
One two three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best give am the medal
Make the rest look like say them be learner
One two three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best give am the medal
Make the rest look like say them be learner
Ayy yeh
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah ning’thelele
Le piano niyi yekele
Yelele
Ahh yeh
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh (Yeh)
Yeh
Yeh
Yeh yeh yeh
Yeh
Yeh
Yeh yeh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…