[Lyrics] Frank Edwards – Another One Lyrics

Lyrics
Yeah, pero, ye-le-le-le, do-ba-de
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
You are so good to me
You are so kind to me, yeah
Jesus idi ebube
Olu a ka gi idi omimi, eh
Emela eh
Emegu o di soro
Emela eh
Inemere moduka
Eh, Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
Whenever I call, You dey answer
Eh, You dey answer eh-eh
Everytime I pray, You dey hear me
Papa dey hear me
People wey e know me before
Dem dey ask me which God be this
Before I ask, You dey do
If I say make I see am? You do another one
Eh, who dey my back, Baba na You
Ah, who dey my front, Baba na You
Eh, see as You dey love me, see as You dey make me shine o
Jesus idi ebube, ah
On lu a ka gi idi omimi
Emela eh, You have done so much for me, eh
Emela eh, You have done me well oh
Eh, Jesus idi ebube, ah
O lu a ka gi idi omimi
Emela eh, You have done so much for me, ehh
Emela eh, You have done me well oh
Eh, ta na neh, ta na neh, ta na-na
Na You wey dey make me dey
Ta na neh, ta na neh, ta na-na
Your love dey do me
Ta na neh, ta na neh, ta na-na
I can hear the song of victory
I can hear the sound of abundance
Jehovah You’ve been good to me
You are the reason I can dance
The stone the builder rejected
Is now the chief of the cornerstone
I go follow You, dey go
You no dey confuse me, eh
Eh, eh, eh, if I say make I see am?
(You do another one)
If I say make I see am wetin?
(You do another one)
Even when I dey sleep oh
(You do another one)
Even when I dey eat oh
(You do another one)
Testimony everywhere (You do another one)
Miracles everywhere (You do another one)
Eh, You do am for me oh (You do another one)
When You do am for my people (You do another one)
You do am for me oh (You do another one)
Eh, You do am for my people (You do another one)
You dey do, do, do, do, (You do another one)
You dey do, do, do, do, (You do another one)
You dey do, do, do, do, (You do another one)
You dey do, do, do, do, (You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey blow my mind (You do another one)
You dey blow my mind (You do another one)
You dey scatter their mind (You do another one)
You dey blow my mind (You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey ha, ha, ha, ha, ha (You do another one)
You dey eh, eh, eh, eh (You do another one)
You dey ha, ha, ha, ha, ha (You do another one)
You dey eh, eh, eh, eh (You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey (You do another one)
Even when I shout (You do another one)
Even when I cry (You do another one)
Even when I praise (You do another one)
You do another one, oh (You do another one)
You do another one, oh (You do another one)
You do another one, eh (You do another one)
Right here, right now (You do another one)
Right here, right now (You do another one)
Testimonies every where (You do another one)
Miracles every where (You do another one)
(You do another one)
Somebody shout (You do another one)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…