[Lyrics] Frank Edwards – For The Church Lyrics

Frank Edward Unlimited 1

Lyrics
Rich boy in the building
Everybody jumping
Everybody know say something go happen
Better don’t worry
God is in the building
Tell Him what you want and you’ll get what you saying
If you believe it put your hands in the air
Cos what you looking for is right where you- where you are
Keep singing better keep jumping
Everybody hope you know say
Na today e go happen o
For this church o na for this church o
Na today e go happen o
For this church o na for this church o
All of una go get money (Ah ah)
All of una go get motor (For this church o)
Miracles plenty
Wetin you dey find you go get today o
For this church o
Eh eh eh eh eh eh eh eh
And no be mistake say you dey here today
Wetin you dey find you go get ah (Fine ooo)
See as you dey praise o
Baba God dey answer
Make you look your level tell am say
Na for this church o
If you believe it put your hands in the air
Causq what you looking for is right where you- where you are
Keep singing better keep jumping
Everybody hope you know say
Na today e go happen o (Ah ah)
For this church o na for this church o
Na today e go happen o (Ah ah)
For this church o na for this church o
All of una go get money (Ah ah)
All of una go get motor (For this church o)
Miracles plenty
Wetin you dey find you go get today o
For this church o
God’s got a plan
Tell him what you looking for
God’s money, love, long life you could get here
You could stay here
‘Cause no pain here
Now don’t you worry tell him f-f-f better hurry
Take a look at me now
Tell me what you do see cos my life shine bright
Everybody wanna know me wanna meet me everybody wanna say hi
Better get ready for your own blessing
Today today, today today
Na today e go happen o (Ah ah)
For this church o na for this church o
Na today e go happen o (Ah ah)
For this church o na for this church o
All of una go get money (Ah ah)
All of una go get motor (For this church o)
Miracles plenty
Wetin you dey find you go get today o
For this church o
Na today e go happen o
For this church o na for this church o
Na today e go happen o
For this church o na for this church o
All of una go get money (Ah ah)
All of una go get motor (For this church o)
Miracles plenty
Wetin you dey find you go get today o
For this church o

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…