[Lyrics] Hotkid – Womanizer Lyrics

Yesterday ni mama ba gbami l’ago
She said my son be careful ah
Make you no dey womanize oh oh-yeah
She said make I no go die young
But mama something must to kill a man oh
Olosho plenty for Unilag oh
Jesu tell me make I cool down oh oh-yeah
Na hin I say mama no lele no lele no lele yeah
I’m gonna make you proud someday
I go get money pass Adeleke yeah
I say mama no lele no seke no lele yeah
I’m gonna make you proud someday
I go get money pass Dangote yeah
Me I like girls make I no lie
Na everyday I dey pray make I no kpai
All those girls dem go say me I no fine
But me still dey shoot my shot me I no shy yeah
Say make dem no play me
Fine girls e fit make you go crazy
This one wey I jam for farm city
She dey hear my gbedu for sound city yeah
So I say yesterday ni mama ba gbami l’ago
She said my son be careful ah
Make you no dey womanize oh oh-yeah
She said make I no go die young
But mama something must to kill a man oh
Olosho plenty for Unilag oh
Jesu tell me make I cool down oh oh-yeah
Na hin I say mama no lele no lele no lele yeah
I’m gonna make you proud someday
I go get money pass Adelekeyeah
I say mama no lele no seke no lele yeah
I’m gonna make you proud someday
I go get money pass Dangote yeah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…