[Lyrics] Hotkid – Credit Alert Lyrics

Alhaja Pikin oh
Dr. Dolor Entertainment
Oh no no no
Shey if I dey down if I call you you go pick my call
Abi if I dey down if I need help you go shenk me oh tell me
Shey if I broke if I call you you go send me cash (message you go wire my aza)
Abi if I dey on a low duro, sh’oma gbo t’emi oh yeah
The only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So stop looking for me oh-oh ohh
I dey find money oh-oh-ohh yeah
Dem dey wait for me oh oh-ohh
But I dey find money oh oh-ohh
Yeah see
Oro oloro she’yen le gbe s’ori
She’yen le sodi fila te wo s’ori
If no be money matter see my guy I’m so sorry
You can never-never find me there (lai lai)
Oro oloro she’yen le gbe s’ori
She’yen le sodi fila te wo s’ori
If no be money matter see my guy I’m so sorry
You can never-never find me there
Because the only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So stop looking for me oh-oh ohh (E ye ma wami kiri)
I dey find money oh-oh-ohh yeah
Dem dey wait for me oh oh-ohh (E ye ma wami kiri)
But I dey find money oh oh-ohh
Yeah see
Shey if I dey down if I call you you go pick my call
Abi if I dey down if I need help you go shenk me oh tell me
Shey if I broke if I call you you go send me cash
Abi if I dey on a low duro sh’oma gbo t’emi oh yeah
Alhaja pikin oh
Niphkeys loshey beat oh yeah
And now the New Mix

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…