[Lyrics] Iyanya – Breakfast Lyrics

Mad o

It’s Iyanya

Xtofa the beat chef

Breakfast don belle full me
Feels like love is not for me
Since you came my way (hmm hmm hmm)
I don change my mind

Now I’m feeling stupid all over again
Dem talk say you are driving me insane
But do I look like I care what the people say
Baby girl I love you everyday ah ah ah

I cannot run away from love
(Oh no) I cannot run away from love
(Oh no) I cannot run away from love
(Oh no) I cannot run away from love

Be like say I don mayan for your love o
Shey na money you go chop I get enough oh oh
Baby look into my eyes and tell me say you want me
If you’re willing, girl I’m ready to take you away now
Hmm, cos I want you so o, baby
Empty my pocket for your matter o baby
See, girl I’m tempted o, temptation
Kolobi your body na wetin I dey love o

I cannot run away from love
(Oh no) I cannot run away from love
(Oh no) I cannot run away from love
I cannot run away from love

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…