[Lyrics] Peruzzi – See Love Lyrics

Lyrics
Wah wah wah
Wah wah wah
Won fa’ra we mi gan
Walai talai dem never see no one like me
On my way to the top (to the top, to the…)
Nobody fit to take my shine
When I look in your eyes I see love
I feel passion, I belong
Drive me crazy like Hilux
Nobody fit to be us, lo lo lo lo
I’m in love
I feel passion, I belong
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don’t kill love
I resist the urge to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist the urge shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist the urge to shalaye
As I please
I no want bad energy o
I no want bad energy, don’t give it to me now
I came with your remedy, come take it and heal up
The energy wey dey cure your ginger
The energy wey dey bust your liver
The energy wey dey cool your trigger, le le le
When I look in your eyes I see love
I feel passion, I belong
Drive me crazy like Hilux
Nobody fit to be us, lo lo lo lo
I’m in love
I feel passion, I belong
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don’t kill love
I resist the urge to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist the urge to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist the urge to shalaye
As I please
I no want bad energy o

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…