[Lyrics] Jay Bahd – Fire Ft. O’Kenneth Lyrics

Sometimes e dey funny me sef
How people dey want bring man down
As we dey work, them no dey appreciate
But no matter they go do, we go elevate
Streets arise (sit back, Kwame, I gotta tell ’em)
See, me, I come from the slums
Ain’t no love on the streets
So, me, I no dey trust no fucking body
‘Cause fun-foolers and jons full in the territory
They wish make I fall which is not necessary
I don’t fuck with their energy, I don’t fuck with nobody
As you see me, I dey my lane, I dey hustle
I dey gain through my pain, hwε me muscle
I’m the man who run the game, spread the gospel
Jay Bahd came and changed the game as a rebel
They don’t fuck my energy, they don’t fuck with me o-oh, oh
‘Cause I be fire, fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire, fire all my enemies
Fire-fire all my enemies, yeah
‘Cause I be fire, fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire fire all my enemies
Fire-fire all my enemies, yeah
I be bigger than them (bigger), I be jigga than them (jigga)
If you see me for street top, I dey ball on them (yeah)
They talk say they don’t know me, but they know condemn (condemn)
Ɔmo se ɔmo agye sika, but they no confirm
Them yawa demma body (body)
Shows a ɔmo rebɔ nyinaa, funny (funny)
Εyε ɔmo sε ɔmo yε guy, but them jon pass Johnny (ganjas)
Follow who know road, Asakaa on the journey (yeah)
Fan-foolers no dɔɔso, woanhwε mu a yεatwa ahyε w’ani
As we dey dream chase o, them dey bring case o
As we dey win race o, them dey turn gbozo, yeah
If God dey your skin (skin), no matter your good or sin (sin)
You go prosper, you go win
Jay Bahd from the ghetto, now anything I touch turn gold
‘Cause I be fire, fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire, fire all my enemies
Fire-fire all my enemies, yeah
‘Cause I be fire, fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire fire all my enemies
Fire-fire all my enemies, yeah
Sε mepie abɔnten a, wobεte, “Jay Bahd”
Obi wo, na wato ne ba din, Jay Bahd
Wopε sε woyɛ sε hwan a? Ɔse, “Jay Bahd”
Ɔrekɔ tattoo obi ato ne ho, εyε Jay Bahd
I dey motivate the street
Yεbɔ night, we no dey sleep
Yεchase bag, yεde speed
Anokye Komfo dey preach
I be dragon, mewɔ heat
Masurrounde mo, retreat, else you turn ghost
‘Cause I be
Fire, you can’t cool
Barima, mereba abɛyɛ bi ansa mawu
Te sɛ ɔkɔdeɛ, meterɛ m’ataban, na matu
Metie gyimfoɔ biara kasa a, nka m’akoma no atu
See them panicking, they’re shaking, we’re taking over
See us for outside, they give us plenty gboza
I have to give it all my all for this exposure
Ɛnyɛ sɛ wokaaeɛ ara aah, na asi
Now, I see fire burn Babylon who want see me bleeding
All dem dem hate, I pree
If the glock land on the oppa boy top, I will squeeze it, eh
Now, I see fire burn Babylon who want see me bleeding
All dem dem hate, I pree
If the glock land on the oppa boy top, I will squeeze it, eh
We be fire, fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire, fire all-
Fire-fire all my enemies, yeah
‘Cause I be fire, fire, fire, fire, fire
I dey fire, fire all my enemies
Oh, oh-oh (Jay Bahd)
I be bigger than their shallow thinking
If I captain the ship, no sinking
I dey control street, the only kingpin
I dey run street, the only kingpin
I be bigger than their shallow thinking
If I captain the ship, no sinking
I dey run street, the only kingpin
I say I dey run street, the only kingpin
‘Cause I be fire

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…