[Lyrics] Jaywillz – Colours Lyrics

Lyrics
Call me Rollboy, ah
I lose myself when you do your shako
Girl you don enter okpolo o
All of my money I spend am for you
My love I give it to you oo
Girl I’m in love with the peace you give
Like me I kiss Canada
In all that you do, you give me fever o
Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh ohh ohh ah
Anyday
Rainy-day
Sunny day (No dulling moment in your life)
Happy day
Sad day oh
Holiday ooh
Everyday ooh (oh waa waaoh)
Rainyday
Everyday ooh
Anyday oh (I hold your hand till 9 to 5 girl)
Sunny day oh
Happy day oh
Sad day oh
Holiday oh
Any day oh
Everyday day oh
Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos I go spend on you
Girl do galala
Who’s your mama
Who’s your mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with five million
You get am naturally, ooh
Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I’m in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don’t know
Ohh ohh ohh ah
Anyday
Rainy-day
Sunny day (No dulling moment in your life)
Happy day
Sad day oh
Holiday ooh
Everyday ooh (oh waa waaoh)
Rainyday
Everyday ooh
Anyday oh (I hold your hand till 9 to 5 girl)
Sunny day oh
Happy day oh
Sad day oh
Holiday oh
Any day oh
Everyday day oh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…