[Lyrics] Jimmygid – Nobody Lyrics

I no Dey look for anybody wey i better pass or him better pass me oh
And me i Dey my own i no Dey do competition wey i no ft win
Watin my eyes Don see Olosho and witch pikin no ft see pass me
And when i tell my story people think say me i just form stuntings
Some dey tell me say me I Dey carry body
See as i dey here me i no Dey like insulting
Be my friend or you go be my big enemy
I no Dey envy you because u no be money
I no dey put my mind if u never ready
Why you dey call my line me i no be your G
Me i Dey free my style bottle of Hennessy
I no Dey play with guys wey give same energy
Me i get one another thing
I no ft Dey reason you if you no be my G
Why i go border for your deeds
When you cannot help ur brother man if he’s in needs oh
Me i get one another thing
I no ft Dey reason you if you no be my G
Why i go border for your deeds
When you cannot help ur brother man if he’s in needs oh
I no wan cry
I no wan die
I no wan Dey bother anybody for my life
I wan Dey flex
With many booked events
Gather few friends No wan make anybody vex oh
I no wan cry
I no wan die
I no wan Dey bother anybody for my life
I wan Dey flex
With many booked events
Gather few friends No wan make anybody vex oh
I get sympathy
Me i ft give mercy
Make nobody disturb me
Me I want to live freely
Me i get one another thing
I no ft Dey reason you if you no be my G
Why i go border for your deeds
When you cannot help ur brother man if he’s in needs oh
Me i get one another thing
I no ft Dey reason you if you no be my G
Why i go border for your deeds
When you cannot help ur brother man if he’s in needs oh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…