[Lyrics] L.A.X – Energy Ft. Clemzy & DJ Obi Lyrics

L.A.X, Clemzy & DJ Obi – Energy Lyrics

Mo de ti gbe wan sare
Mo de ti gbe wan jaye
Ge

Mo de ti gbe wan sare everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Don’t tell me shi
I tell my haters may dem rest in peace
Cause I dey kill the thing
E be like action film
They want to follow my lead
I tell them, may them follow my lead
Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Clemzy wey dey nack the beat, too much energy
Izz La hmmm izzla kill the eh izzla
Gbedu chock izz LA

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…