[Lyrics] Laycon – Senseless Lyrics

Lyrics
Ayy
It’s Conny Sir
Finito finito
Show you where the money dey hmm
My own location is the money way hmm
Party all night do it every day hmm
Cause every day is a holiday
See I don’t like stress make everybody know
I know fresh boys wey go make the party blow
I know fine girls wey go rock your body so
Omo we wan flex DJ carry go
Go Conny it’s your birthday
Where the girls dey
Dem dey where the men dey
Where the men dey
They dey for Mende
Pop anything bills on me
Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t leave home with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
This party is senseless senseless
Show you where the money dey hmm
My new location is the money way hmm
Party all night do it every day hmm
Cause every day is a holiday senseless
I tell you say I no dey really drink again senseless
Two glasses now I don dey go astray senseless
Different mixtures now I no dey see again senseless
Greener pastures let her body lead the way senseless
I dey see two girls to one guy what a nice ratio
Only me five girls shey na one man show senseless
When you come to my party you go chop bellyfull senseless
Everything come in twos takeaway senseless
Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t leave home with your senses ayy senses
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
This party is senseless senseless
This party is senseless senseless
Don’t leave home with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t leave home with your senses senses
This party is senseless senseless
This party is senseless senseless
Listen
This party is senseless senseless
Don’t come here with your senses senses
This party is senseless senseless
Don’t leave home with your senses senses
Finito finito
Taleen on the mix

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…