[Lyrics] Iceberg Slim – Owo Lyrics

As I dey hustle and I dey pray
I know say Baba God, You go do am for me
If I no get money today
I know say tomorrow e sure for me
When the money comes
(When the money comes)
All my guys go chop
(All my guys go chop)
When the money comes
(When the money comes)
Boys go dey enjoy
(Boys go dey enjoy)
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Hustle o, hustle o
Make your babe no dey look me
Because I dey get money pass you
Hustle o, hustle o, hustle o
Make money just dey show for your body like tattoo
(For your body like tattoo)
Wo ni pé, pesin wey get money, no be small pesin o (Olowokere)
Pesin wey get money no be small pesin o (Olowokere)
When the money comes
(When the money comes)
All my guys go chop
(All my guys go chop)
When the money comes
(When the money comes)
Boys go dey enjoy
(Boys go dey enjoy)
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
Owo
If I get money right now, I go show you pepper
Emi, Olusegun, Segun Sege
See, just dey where you dey, jeje
Gbese
It’s your boy
When the money comes
(When the money comes)
All my guys go chop
(All my guys go chop)
When the money comes
(When the money comes)
Boys go dey enjoy
(Boys go dey enjoy)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…