[Lyrics] Lil Kesh – Talk And Do Lyrics

Lyrics
I just want to spend my dough, mio le pariwo (oh)
Mi o gb’omo wa but I go carry go (go)
Your ex boyfriend used to mokirimo (skiibo)
Come, make I toss you with kpokiriyan
So, you wear fuga’, you wan come buga mi (so, you wear fuga’, you wan come buga mi)
Ma w’olobe, came in a Bugatti
See the wave, the wave is a tsunami
Jaiye n Paris, from there to Abu Dhabi
See, I no dey form
But, them dey feel the boy
One way ticket to the top, no return
But, if you know where I dey come from, o jin gan
But, lowolowo bayi si a por gan (lowolowo)
Set awon talk and do
Zero cock and Bull
She said she want an LV bag, understood
She said “what’s my hobby?”, I said makin’ money (I said makin’ money)
Love bunnies, foreign bunnies, suckin’ bobbies (ah)
Makin’ money is my motto
Everywhere I go, won fe ya min photo
Omo ope, tipe-tipe, show your logo oh (omo ope, tipe-tipe, show your logo oh)
Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo (Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo)
We dey talk and do (we no dey bobo oh)
We go skrr-skrr-skrr (in a turbo oh)
We dey talk and do (we no dey bobo oh)
Dark shades on (can’t see mofos)
Uh, we dey talk and do, we no dey give cold zobo
Spend money like say we just win lotto
Awon girls ka’tan s’oke b’eni ke Hallelujah
Dey say “na boy wey get money, dey din dodo”
30, 30 billi in the bank like I’m O.B.O (O.B.O)
Paapi, pop Champagne like OVO (OVO)
Drop gbedu, won run je bi Ofioo (Ofioo)
O-M-O, O-L-O-G-O (ahhh)
Mo koko gbe ni goal goal, o ni gogogongo ni
Mo sha ni 2.5, o gbera bi ti Poco Lee
O ri motor mi, ishee lo saare follow me
Moni “YAGI Baby, shey mo le la jombo yin?”
Ah, set awon talk and do
Zero cock and Bull
She said she want an LV bag, understood
She said “what’s my hobby?”, I said makin’ money (I said makin’ money)
Love bunnies, foreign bunnies, suckin’ bobbies (ah)
Makin’ money is my motto
Everywhere I go, won fe ya min photo
Omo ope, tipe-tipe, show your logo oh (omo ope, tipe-tipe, show your logo oh)
Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo (Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo)
We dey talk and do (we no dey bobo oh)
We go skrr-skrr-skrr (in a turbo oh)
We dey talk and do (we no dey bobo oh)
Dark shades on (can’t see mofos)
Makin’ money (makin’ money), makin’ money (makin’-‘kin-‘kin ‘ney-‘ney)
Omo ope, tipe-tipe, show your logo oh (omo ope, tipe-tipe, show your logo oh)
Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo (Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo)
(Bang’)
We no dey bobo oh, dark shades on, can’t see mofos (we no dey bobo oh, dark shades on, can’t see mofos)
Omo ope, tipe-tipe, show your logo oh (omo ope, tipe-tipe, show your logo oh)
Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo (Iwo gan gan ni won pe ni Omo Ologo)
(Bang’)
(We no dey bobo oh, dark shades on, can’t see mofos)
(Banga)
(Haha-ha, yeah)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…