[Lyrics] Lyta – Instead Ft Bhadboi OML Lyrics

Lyrics
Whoa whoa yeah
This is OML
Say dem call me Lyta na na
Ayy (Say she wanna gum body)
Ayy ayy yeah
Ayy ayy ayy
Let your body bounce on me
Girl you just dey confuse me I swear oh ohh
Odoyewu come for me (Odoyewu come for me)
Your body bad your body bad
You put a spell on me oh whoa whoa (Put a spell on me)
See I dey feel highra with your figure eight
Be like you don’t know me small
Omotena what’s up
So Omotena what’s upping yeah yea
Instead baby come closer
Na their business and busybody (Malo gbo nkan t’on soh malo gbo nkan t’on soh)
Instead baby come closer yeah
Na their business and busybody oh yeah yeah yeah
L’ale Satiday wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her ’til 4:30 yeah
So I dey feel highra with your figure eight
Omotena what’s up
Oh my mama sit down
See I dey feel highra with your figure eight (Omotena what’s upping)
So Omotena what’s upping
Instead baby come closer (Instead make we come closer)
Na their business and busybody (Malo gbo nkan t’on soh malo gbo nkan t’on soh)
Instead baby come closer yeah (Instead baby come closer)
Na their business and busybody oh (Malo gbo nkan t’on soh) yeah yeah yeah
Instead baby come closer
Na their business and busybody
Malo gbo nkan t’on soh (Malo gbo nkan t’on soh)
L’ale Satiday wey I go party
Say she wanna rock she wanna gum body
Say she no wan go say na normal thing
Say make I give her til 4:30 yeah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…