[Lyrics] Maleek Berry – Free Your Mind Lyrics

Lyrics
Da da wu wan pepe re pe
Woah mama ma ma this one is a spiritual dance
Papito yeah yeah yeah
You got to move your hips to this one
Yeah yeah yeah
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes woah
Cause na only one life ahhh ohohoh
Better shine shine your eye
Dem no want make I see
Dem no want make we free
Dem no want make we see yeah
Yeah yeah yea yea yea
Ahhh yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Woah woah woah
O see ifeoma o
I know say your papa dey suffer
I know say your mama dey waka
I know say the landlord dey halla ay
Money no dey hustle no pay
God e don tey ayyyy oh yeah yeah yea oh ye ye e
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer o
Yeah yeah yeah yea
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes
Woah cause na only one life ah ah ahah
Better shine shine your eye
Dem no want make I see
Dem no want make we free o
Dem no want make we see yeah yea yea yea
Ahhh ahh ahh yea yea yea yea
Yeah yeah yeah woah woah woah woah
Don’t be blind they don’t want you to see
Shine your eye cos na you wey go see
Take your crown cos na you wey go lead
Take your time baby water your seed
Who God Bless let no man ever curse no
Sons and daughters rising to destiny
In your heart you gots to believe
We warriors they no go defeat us yeah
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer o
Yeah yeah yeah yea
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes woah
Cause na only one life ahhh ah ah ah
Better shine shine your eye
Dem no want make I see
Dem no want make we free
Dem no want make we see yeah
Ahhh ah ah ah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Woah woah woah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…