[Lyrics] Wendy Shay – One Man Lyrics

Lyrics
All I wanna do is put my zoom-zoom in your pumpum (eh, eh, eh, eh-eh)
All I wanna do is put my zoom-zoom in your pumpum (eh, eh, eh, eh-eh)
When I fall, I fall for only one
And I no dey give my love to another man
I got to pick you, you know my love is only one
I no dey get time to love another man
Many many men dey wan’ love from me
But you be the only one way I see
Maybe area boys go come rescue me
All I, all I want is just wantin’ you
One man, wey dey drive me crazy
One man, wey dey make me happy
One man, wey dey chop ma pumpum
One man, make my heart go bumbum
Baby, take my love
Baby, use my love
Sugar-coat, my love
I go do anything for you
Ooh, baby, your love dey make me dizzy
I don’t know what you do me
Wey dey make me go crazy, yeah-ah
You the reason, reason why I’m living
Your love dey give me healing
Baby, show me the meaning, yeah-ah
One man, wey dey drive me crazy
One man, wey dey make me happy
One man, wey dey chop my pumpum
One man, make my heart go bumbum
Baby, take my love
Baby, use my love
Sugar-coat my love
I go do anything for yor oh
Eh, eh, eh, eh-eh
Wo ne me ɔdɔyɛwu
Eh, eh, eh, eh-eh
Mepɛ wo nko ara, menhia mmienu
Eh, eh, eh, eh-eh
Wo ne me ɔdɔyɛwu
Eh, eh, eh, eh-eh
Mepɛ wo nko ara, menhia mmienu
(Savage Mix)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…