[Lyrics] Mayne Cross – Worry Person Lyrics

I swear it’s like I already knew
As I be pikin I dey run am for school
My mama tell me Bobo follow your books
I get sense but I get melody too
Ooh
So me I try to follow my rules
Begin dey freestyle I Dey sing one or two
Now every radio station playing my tunes
I worked for this Omo don’t get it confused
Ohh
You in my shoes for instance
You go know sey e no easy for this side
I been dey hustle dey risk am
Omo it wasn’t ever easy on this side
I been dey try feature big artiste
I no get shi shi
E touch me for body
Now all of them be liking my trips
I be vip
I’m giving dem something
Because I no get time to dey worry person
Ohh
Worry person!
I no get time to Dey worry person
Ohh ohh yea
Because I no get time to dey worry person
Ohh
Worry person
Because I’m way to busy counting my blessings ohhh
Oh no yea
So make e no go ever be like I get bad habit
Them sey I proud only because I get small talent
I been dey find plug, I no even see socket
No shingbain inside my baggy Jean pocket
But I
Still believe in my so called energy
I no go ever let this pressure bother me
If it will ever stress me
Then it’s not for me
So pree me more life and hennessy
Ohh
I no get time to dey worry person
Ohh
Worry person!
I no get time to Dey worry person
Ohh ohh yea
Because I no get time to dey worry person
Ohh
Worry person!
Because I’m way to busy counting my blessings ohhh
Oh no yea
So make e no go ever be like I get bad habit
Them sey I proud only because I get small talent
I been dey find plug, I no even see socket
No shingbain inside my baggy Jean pocket
But I
Still believe in my so called energy!
Somebody di body
Hmm hmm

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…